share this postπ
Laycon returns with yet another banging tune titled βSenselessβ.
“Laycon β Senseless mp3 dowload…” Big Brother Naija Season 5 (Lockdown) housemate, Laycon shows no signs of releting with the release of this new track β βSenselessβ. After his impressive Hit track βFierceβ.
Listen and ENJOY! and also get the lyrics below
LYRICS
Show you where the money dey
My own location is the way
Party all night do it everyday
Cos everyday is a holiday
See i donβt like stress make everybody know
I know fresh boys wey go make the party blow
I know fine girls wey go rock your body so
Omo we wan flex DJ carry go
Go Conny itβs your birthday
Where the girls dey, them dey where the men dey
Where the men dey, them dey for Mende
Pop anything bills on me
Cos Money dey
Girl dey
Shayo dey
Flex dey
Money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey
Listen!
This party is senseless
Donβt come here with your senses
This party is senseless
Donβt leave home with your senses
This party is senseless
Donβt come here with your senses
This party is senseless
This party is senseless
Show you where the money dey
My new location is the money way
Party all night do it everyday
Cos everyday is a Holiday
I tell you say i no dey really drink again
2 glasses now i don they go astray
Different mixtures now i no dey see again
Greener pastures let her body lead the way
I dey see 2 girls to 1 guy
What a nice ratio
Only me 5 girls shey na one man show
When you come to my party you go chop bellyful
Everything comes in two takeaway
Cos Money dey
Girl dey
Shayo dey
Flex dey
Money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey
Listen!
This party is senseless
Donβt come here with your senses
This party is senseless
Donβt leave home with your senses
This party is senseless
Donβt come here with your senses
This party is senseless
This party is senseless
This party is senseless
Donβt leave home with your senses
This party is senseless
Donβt come here with your senses
This party is senseless
Donβt leave home with your senses
This party is senseless
This party is senseless
Listen!
This party is senseless
Donβt come here with your senses
This party is senseless
Donβt leave home with your senses
Drop your comments bellow!!!
Leave a Reply